Mr. Eazi

Mandela
Zagadat Mmmmm I want to live forever, like Nelson Mandela So dem go fall for me oh (Yeah yeah) I dey for Kalakuta Dey blow my ṣakabula So many things I see oh E geti Domitila Wey want to kill my ginger Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu! Won ni wọn ri mi ni'ta As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah I face money, leave konji oh Na that one sure for me oh Sapa no fit-ti me oh Ọlọrun ma jẹ ka ri oh Nobody dey for me oh Only me dey for me oh The more you look, the less you see The more you look, the less you see oh That's why I take the hustle personal Make I chill for my Benzema Nobody fit to drain my energy SongtexteMore time me I dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation Na me dey give them motivation Baba tori mi jaja gbera Ki n ma r'alakoba Oh Lord I want to live forever, like Nelson Mandela So dem go fall for me oh (Yeah yeah) I dey for Kalakuta Dey blow my ṣakabula So many things I see oh E geti Domitila Wey want to kill my ginger Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu! Wọn ni wọn ri mi ni'ta As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah I face money, leave konji oh Na that one sure for me oh Sapa no fit-ti me oh Ọlọrun ma jẹ ka ri oh Nobody dey for me oh Only me dey for me oh The more you look, the less you see The more you look, the less you see oh That's why I take the hustle personal Make I chill for my Benzema Nobody fit to drain my energy More time me I dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation Na me dey give them motivation Baba tori mi jaja gbera Ki n ma r'alakoba That's why I take the hustle personal Make I chill for my Benzema Nobody fit to drain my energy More time me I dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation Na me dey give them motivation Baba tori mi jaja gbera Ki n ma r'alakoba Oh Lord Aus Songtexte Mania