Mayorkun

Lose Control
She want love for free Say she want all of me But she no wan kolobi She dey tell me casually Shawty wan operates me manually Emi ti mo need therapy Emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi timo crazy normally She say make I take things gradually But emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi ti mo crazy normally She want make I wait till February For something wey I need in January Philomena dangerous she too bad She get wahala she fit cause nuisance And if I para dem go say I do pass When na my matter dem dey talk for group chat (wahala) Me I don put you for my bigger picture But if you no gree na your forfeiture I bring the table and the furniture If you need carpenter make you call Jesus SongtexteAs I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi timo crazy normally She say make I take things gradually But emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi ti mo crazy normally She want make I wait till February For something wey I need in January She said she loves my energy Love the way I sing, love my melodies Said she kinda cold, need a cover please We can go back home, let the bed ring ring When she down bad she gon call on me Know I got that passion it's all on me Stuck inside the past but you’re here with me Baby lose control I'm you driver Now and it's clear Just let go of your fears I'm your soldier for real Nothing can come between or near Now and it's clear Just let go of your fears I'm your soldier for real And nothing can come between or near As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi timo crazy normally She say make I take things gradually But emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi ti mo crazy normally She want make I wait till February For something wey I need in January As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi timo crazy normally She say make I take things gradually But emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (Lose control) Emi ti mo crazy normally She want make I wait till February For something wey I need in January Aus Songtexte Mania