Adekunle Gold

All My Life
It's Kel P Vibes Kilofe omoge Everything is on me See me I want this your love Alele o di dandan See my doctor, he dey tell me You be the cure, you're my medication Where you come from kasala don burst Omo ja, ja, ja, ko ma lera o Omo pesin go kpai If dem come for my baby walahi Eh! You can be rest assured I no dey sleep, I go dey on guard Eh! Forget other girls wey dey jealous you Forget other boys way dey skobo you Baby me I no dey bobo you Osa you no say me cover you Gara, gara o Gara, gara o Gara, gara o, gara All my life I've been looking for ya Paran o, paran SongtexteParan o, paran Paran o, paran All my life I've been looking Ten milli' for your Birkin And if you like fun mi ni billing I just don't want you deceiving me I dey take things too personally (personally) There's just a part of me that want you more, more, more And I'll be here cos I've been waiting for long, long Coolu my heart like a beautiful love song Tony Umez, girl you do me like pawpaw So da bayi Baby ma je n sun ta, I dey outside No carry me go goal, no offside Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy 2 AM, I'm knocking on your door Open your heart baby jor, jor, jor If you say you love me, you no go die Make our feelings collide oh my my Gara, gara o Gara, gara o Gara, gara o, gara All my life I've been looking for ya Paran o, paran Paran o, paran Paran o, paran All my life I've been looking for ya Dey outside No offside Still your guy So da bayi Dey outside Aus Songtexte Mania