Wande Coal

Ebelebe
Ebelebe Na your side baby girl I wan dey All of the things wey you do I wan craze Na me and you everything I wan dey Heavy duty, make a nigga wan pay If na craze, baby girl I wan craze If na dey, baby girl I wan dey By your side baby girl I wan dey Oya jo jo jo Girl you fine I can't take Every day, every day, every second say na party We go dey, we go play, you go se Omotena And you know and you know say no one like me We go tey, tey, tey, tey I go gbe, you go gbе Omotena make you tell mе I be Gatsby I no dey run for the play We go dey, I go show you how we dey Make you show me how you nasty Bison Fighting I’m a street fighter like Tyson And I don't care what I like seeing SongtexteMe I like dark and the light skin Girl dem sugar like Wiz yeah yeah All dem girl that like trips yeah yeah Most of my girls they like trees yeah yeah All of dem girls are like me yeah yeah Give me To me To me, to me Gbe mi, gbe mi Kill me Kuku kill me Body on me Put it on me Ah, really Really, really Bad bunny Ba mi ni bi Ni bi Fun mi ni bi Omo lo dun to yi Ebelebe Na your side baby girl I wan dey All of the things wey you do I wan craze Na me and you everything I wan dey Heavy duty, make a nigga wan pay If na craze, baby girl I wan craze If na dey, baby girl I wan dey By your side baby girl I wan dey She want to love me by force She say that WC wanna be yours Na so she start to give me kisses and hugs She say she no go ever leave me because 'Cause Yeah she love me of course And she know say WC na the source She want heaven and earth and more So I’m shooting it up to the stars Give me To me To me, to me Gbe mi, gbe mi Kill me Kuku kill me Body on me Put it on me Really Really, really Bad bunny Ba mi ni bi Ni bi Fun mi ni bi Omo lo dun to yi Ebelebe Na your side baby girl I wan dey All of the things wey you do I wan craze Na me and you everything I wan dey Heavy duty, make a nigga wan pay If na craze, baby girl I wan craze If na dey, baby girl I wan dey By your side baby girl I wan dey Aus Songtexte Mania