DaVido

LCND
Make I tell you something, life is not fair Lost many of my guys but I thank God I still dey here Oh yeah And I know say you dey watch me from up there I no go lie say e weak me But I stay strong and I stay fierce So oh-oh-oh-oh I just won flex this life oh Before I leave this life oh wey Ko s'omo na, mo ma jaiye mi Mo jaiye mi I go double the bag oh If I hear say I slack oh wey Ko s'omo na, temi ye mi Temi ye mi Legends can never die Oh wey, oh wey oh Shooting up for the stars Oh wey, oh wey oh I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh wey, oh wey oh Songtexte Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh wey, oh wey oh I get many things wey I want to talk about oh Want to talk about Wetin my eyes see sey my mouth no fit talk oh I dey do my way but some people over kaku But I go still dey ball make them call me Lukaku So oh-oh-oh-oh I just won flex this life oh Before I leave this life oh wey Ko s'omo na, mo ma jaiye mi Mo jaiye mi I go double the bag oh If I hear say I slack oh wey Ko s'omo na, temi ye mi Temi ye mi Legends can never die Oh wey, oh wey oh Shooting up for the stars Oh wey, oh wey oh I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh wey, oh wey oh Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die Oh wey, oh wey oh Aus Songtexte Mania