DaVido

Precision
My time my energy Don't waste on nobody Cause I dey try sort myself And you for try sort yourself Nah person wey get money dey carry shoulder gan Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan And I dey move with precision I go carry you along Be be lo Thank God say me I get God Oya, hey Iwo to ba lowo, na owo e soke No go think am, na owo e soke Fara ya ko na owo e soke Jogodo, sungba, na owo e soke Iwo to ba lowo, na owo e soke No go think am, na owo e soke Fara ya ko na owo e soke Jogodo, sungba, na owo e lo I dey with Shizzy as the vibes dey go Energy on point, we dey jam dey go See the fine fine girls dem dey eye me o But I no send, I dey carry go SongtexteKo ma lo gbe imu si awa, awa carry gan Aye yi o ni baje o, ma ro lo As I dey here o, dey here I'm counting my blessings My time and my energy, eyoh I don't waste on nobody, eyoh 'Cause I dey try sort myself, eyoh So you for try sort yourself, eyoh Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh Make nobody con dey waste my time, eyoh 'Cause I dey try sort myself, eyoh Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah Nah person wey get money dey carry shoulder gan Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan And I dey move with precision I go carry you along Be be lo Thank God say me I get God Oya, hey Iwo to ba lowo, na owo e soke No go think am, na owo e soke Fara ya ko na owo e soke Jogodo, sungba, na owo e soke Iwo to ba lowo, na owo e soke No go think am, na owo e soke Fara ya ko na owo e soke Jogodo, sungba, na owo e lo My time and my energy, eyoh I don't waste on nobody, eyoh 'Cause I dey try sort myself, eyoh So you for try sort yourself, eyoh Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh Make nobody con dey waste my time, eyoh 'Cause I dey try sort myself, eyoh Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah Nah person wey get money dey carry shoulder gan Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan And I dey move with precision I go carry you along Be be lo Thank God say me I get God Oya, hey Iwo to ba lowo, na owo e soke No go think am, na owo e soke Fara ya ko na owo e soke Jogodo, sungba, na owo e soke Iwo to ba lowo, na owo e soke No go think am, na owo e soke Fara ya ko na owo e soke Jogodo, sungba, na owo e lo My time and my energy, eyoh I don't waste on nobody, eyoh 'Cause I dey try sort myself, eyoh So you for try sort yourself, eyoh Aus Songtexte Mania