DaVido

Godfather
All of my blessings wey dey come my way Erima je ka jo kopotua make you no go relent The way you ju ibadi improper, shey you want to collect You know I get the connect Ele your body fire o Carry kaya wey fit flat my tyre o Call all of man dem make dem fall out Tonight I want to call out Igbadun is important Igbadun is important You no see we are crossing borders The magic we dey churn out All of my guys are ballers No balu for my corner They can't tell me nothing They can't match my energy Balling na normal thing Cruising Aston Martin All the blessings wey dey come my way They are all from God And if dem try to talk E go burn them like hot water o Hot water o SongtexteYou better look well ko to so da o Ko to so da o Ko to so da o Counting my blessing ti ti di ola o Oya na grasshopper o Emi ni kan I be godfather o I be the godfather o I no dey joke with my peace of mind Pass me igbo make I feel alright When I'm with you, I'm with you for life Yeah, me wanna blow your whistle all night Baby put your worries all on me I want to no money Call all man dem make dem fall out (Fall out) Tonight I want to call out (Call out) Igbadun is important (Important) Igbadun is important You no see we are crossing borders The magic we dey churn out (Churn out) All of my guys are ballers No balu for my corner They can't tell me nothing They can't match my energy Balling na normal thing Cruising Aston Martin All the blessings wey dey come my way They are all from God And if dem try to talk E go burn them like hot water o Hot water o You better look well, ko to so da o Ko to so da o Ko to so da o Counting my blessing ti ti di ola o Oya na grasshopper Emi ni kan I be godfather o I be the godfather o Aus Songtexte Mania