DaVido

Jowo
My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo One time, three gbosa for the person wey born you I never want to try lose you, try to no [?] I no fi tired for your matter, lai lai say I no do Suddenly man, I calm down, man down for only you, yeah Many, many man they try to whine you I no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney Many, many man they try to whine you I no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney So me say jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wifе? Oh baby, jowo Baby, oh ya raga, raga, raga for me Jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo SongtexteWill you bе my wife? Oh baby, jowo Baby, oh Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo Amina, zomana And so me go, chasin' me now It be like you be my destiny, nah This kind of love e no dey similar Amina, mutu miya Mo la e go, go temila No-no, no, me, ori kakirimo Su momi girl, baby speak to me now Many, many man they try to whine you I no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney Many, many man they try to whine you I no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney So me say jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wife? Oh baby, jowo Baby, oh ya raga, raga, raga for me Jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wife? Oh baby, jowo Baby, oh ya raga, raga, raga for me Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo ([?] Boy, take it easy on the beat) Aus Songtexte Mania