Burna Boy

Wetin Man Go Do
Arrrhhhh Champion People wey dey Shayo Those people dey here now People wey dey jaiye oo Those people dey here now na na Them no dey call me tele oo But them dey ca-call me now Na empty belle oo Na im make man dey feel somehow I call my aza Sey i be wan cashout Sey make i put ten thousand I put ten thousand Everybody con cashout Thank jehovah Put am for my aza Begin to find another ah ah Waka waka no rest oo Wetin man go do Money go dey for madam to cook Ogbono Wetin man go do Your pikin sef e gass go school ooh Wetin man go do SongtexteWhen money come e go hear Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do Wetin man go do ooo Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do Wetin man go do oo Call daddy savi No go let my blessings to pass me Enemy no go laugh me Make the money chill and relax me If the money dey we go faji oo I go be the life of the party oo E go be like sey na magic Call me jazzman abra cadabra oo Waka waka no rest oo Wetin man go do Money go dey for madam to cook ogbono Wetin man go do Your pikin sef e gass go school ooh Wetin man go do When money come e go hear Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do (oh ro ro ro ro) Wetin man go do ooo Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra) Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) Wetin man go do (oh ro ro ro ro) Wetin man go do Man go fight for money (wetin man go do) Man go fight for woman (wetin man go do) Man go fight for business (wetin man go do) Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh Body don dey tire Body no be firewood (wetin man go do) Body don dey tire Body no be firewood (wetin man go do oo) Wetin man go do oo do oo Wetin man go do doo ooo Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo Wetin man go do Aus Songtexte Mania