Burna Boy

African Giant
Tell 'em Africa we don dire So here comes the African Giant Many, many people don't try ah But you can't test the African Giant Emo omo logo logo Ino ketipes ti mo ni no no Making dem loko oh no Make you no dey do like otokolo See nobody do it better‚ better than me Can't nobody do it better Check am and see I know say one day e go better I go carry grammy Because anything wey better require planning Don mi don mi o Nothing you can do Because god no give you More than you can handle Na so dem mama go bella 'ebelebe lo' Na so dem papa go hala 'ebelebe oo' Ogododelugo chi chi SongtexteOgododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ele li le le oo Tell 'em Africa we don dire So here comes the African Giant Many‚ many people don't try ah But you can't test the African Giant Emo omo logo logo Ino ketipes ti mo ni no no Making dem loko oh no Make you no dey do like otokolo Aus Songtexte Mania