Burna Boy

Dangote
Dangote Dangote Dangote still dey find money o No level No level It's Kel P Vibes Dangote Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be opolo Uhh Omo to ba lo fuck up I go show you my color Shey wan ro pe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan opolo The matter plenty Enu mi ole soto Oh no no o Songtexte Make una listen well well When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Na luba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dala I dey find And I don do yes yes Yes yes And many people don tell me No no No no Oni lati lowo o Odi don don Tori iyami o bi mo doyo Is it because I dey do for love If I get cash I go jaiye lokpo I go give you cash, I go be your sponsor Moni iyami o bi mo doyo Is it because I dey do for love If I get money, you go know Still I go hustle 'til thine kingdom come Because because Dangote Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be opolo Uhh Omo to ba lo fuck up I go show you my color Shey wan ro pe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan opolo The matter plenty Enu mi ole soto Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gan gan Mo man gorigongon lori gongon Mo man gorigongon lori gongon Bere lowo Kel P Tori owun gongon lori gongon Mabinu gongon Dangote ma money ro ro Ma money ye ye Ma money ro ro Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Original Alakija dey find money Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o Eh ehn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money Why me no go find money Find money, find money Why me no go find money. Aus Songtexte Mania