King Promise

Commando
Ohh , nah nah IYEE KIng ,King Promise Maybe me i never see another Girlie like you The Way you move your Body move your Body, me i like you bad girl come come ride on my Bike girl (yeah,yeah) Ma feeling senier was menu you make alright, IYE YEAH Oh baby Commando come make i be your Commando i go fight for Commando i wanna be your Commando (yeah,yeah) i go fi be your Commando come make i be your Commando anything you want baby come make i know anything you want baby girl i go do (yeah,yeah) dem other girls dem bad but see my girl she badder no other girl be hooter non of them my girl Songtexte(dem other girls) them other girls them bad (but see girl) see my girl she badder no other girl be hooter non of them my girl HWE , so memu ma men feelie wateb me dinn ma men feelie wate ... oh(yeah,yeah) i say the things wey dey kill ma wate be things she dey do me wate (yeah,yeah) i just to love you girl give you all give you my world i say e be you i want to be you i love oh my girl so make i be your Commando come make i be your Commando i go fight for you Commando i wanna be your Commando (yeah,yeah) i go fi be your Commando come make i be your Commando anything you want baby come make i know anything you want baby girl i go do (yeah,yeah) so my baby ye-eah i go give you all my love fight for you, like say e be war (yeah,yeah) ohh my baby ye-eah i go give you all my love fight for you, like say e be war (ohh na na naah) i go be your Commando come make i be your Commando i go fight for you Commando i wanna be your Commando (yeah,yeah) i go fi be your Commando come make i be your Commando anything you want baby come make i know anything you want baby girl i go do (yeah,yeah) (Dank an yasmin klara für den Text) Aus Songtexte Mania