Burna Boy

Anybody
Aww, awww Gbese Aww, awww I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget, I say fashi Very soon expecting Je kawon badi yen jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba taƱ fele, fele Nack am something SongtexteYou won chop kpe you never work Na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon', gong on, gong on I sha know say the time go come Omo I know say the time go come Wey you no go fit level lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbekele go boast Ki gbe, je Kan gbo Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah Nack am something To ba ka fele, fele Nack am something Very soon expecting Je kawon badi yen jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah Nack am something To ba ka fele, fele Nack am something Gbese To ba ka fele, fele To ba ka fele, fele To ba ka fele, fele To ba ka fele, fele To ba ka fele, fele To ba ka fele, fele Aus Songtexte Mania