Burna Boy

On The Low
It's Kel P Vibes Yeah, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko (baby, I'm riding) Kpokpotikpo kpo kpo kpo (fighting, yeah) Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I'm a khaki, no fit be leather Oh my Angeli, Angelina Oh my Angeli, Angelina Oh mi o da oh Anytime wey I see you for the club, I dey television your body Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me Yeah, and I know you shy but it's cool when we're making love On the low SongtexteOn the low On the low On the low On the low On the low (riding) On the low (fighting) On the low Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever Omo khaki no fit be leather Oh my Angeli, Angelina Oh my Angeli, Angelina Oh no Shey when I wan dey comot, make I signal you Why you want to dey question me like an interview (yeah) I'm tryna put the ring on your finger too And be a better guy, guy Be a better guy guy On the low On the low On the low On the low On the low On the low (riding) On the low (fighting) On the low Angeli, Angelina (ah baby) You dey cool my temperature (ah baby) If you call, I go come deliver (ah baby) I no go fall e your hand, never (ah baby) Say na me you go love forever (ah baby) Omo khaki no fit be leather (ah baby) Oh my Angeli, Angelina (ah baby) Oh my Angeli, Angelina (ah baby) Aus Songtexte Mania