Simi

Joromi
Joromi Joromi I want you to love me Joromi baby Joromi Joro Kiode? Kilode o? Why you no dey call me Kilode baby? Kilode Joro I dey give you signal (Joromi) Why you no dey see me ah (Joromi) I give you green light tire (Joromi Joro) Omo kilon bubble o (Joromi) Make you no dey fumble o (Joromi) I go shoot my shot e o Joro So Joro baby take my number (Take my number) You know you can call me later (Call me later) Me I want to be you lover (Be your lover) On baby, call me later (Call me later) SongtexteFaloabi bosi bi o Talk to your friend o Joromi baby o (Joromi Joro) Shebi iwo lo so fun mi You talk sey he like me Ah Abi iro lo n pa gan (Kilode Joro) I dey give you signal (Joromi) Shey you no dey see me ah (Joromi) I give you green light tire (Joromi Joro) Omo kilon bubble o (joromi) Ko ma lo fumble o (Joro mi) I go shoot my shot e o Joro So Joro baby take my number (Take my number) You know you can call me later (Call me later) Me I want to be your lover (Be your lover) Oh baby call me later (Call me later) Oh baby no be crime Make pesin love you aye Love you baby aye Yes I love you baby oh Oh baby tell my why (Tell me why) You dey take your time Just call be baby Joro baby take my number o (Take my number) Maybe you can call me later (Call me later) Me I want to be your lover (Be your lover) Oh baby call me later (Call me later) Baby mi o Ki lon shele gangan? (Take my number) I dey wait for you since early mon mon (Call me later) Me I want to be your lover (Be your lover) Oh baby call me later (Call me later) Aus Songtexte Mania