Prince Nico Mbarga

Sweet Mother
Sweet mother I no go forget youFor dey suffer we you suffer for me yeah [2x]When i dey crry my mother go carry meShe go say my pikin wetin you dey cry yeah yeahStop stop! stop stop!! stop stop!!!Make you no cry again ooWhen i wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bedShe go cover me cloth say make you sleepSleep sleep my pikin ooooWhen i dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chopSweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eeeWhen i dey sick my mother go cry cry cryShe go say instead wey i go die make she dieShe go beg God, God help me, God help me, my pikin ooIf i no sleep, my mother no go sleepIf i no chop, my mother no go chopShe no dey tire oooSweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeahSweet mother eeeeeeeeeeeeSongtexteSweet mother oooo....eeeee interlude...instrumental...You fit get another wifeyou fit get another husbandbut you fit get another mother? No! interlude...instrumental...when i dey hungry my mom go run up and down she dey find me somthing we i go chopsweet mother aaaaaa...sweet mother oooo..eeewhen i dey sick my mother go cry cry cryshe go say instead wey i go die make she dieshe go beg God, God help me, God help me, my pikin ooIf i no sleep, my mother no go sleepIf i no chop, my mother no go chopshe no dey tire ooosweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeahSweet mother aaaaaaaaaaaaaSweet mother eeee..oooooooSweet mother aaaaaaaaaaaaaSweet mother eeee..ooooooo Aus Songtexte Mania