Commando Songtext
Ohh , nah nah
IYEE
KIng ,King Promise

Maybe me i never see another Girlie like you
The Way you move your Body move your Body, me i like you
bad girl come come ride on my Bike girl
(yeah,yeah)
Ma feeling senier was menu you make alright,
IYE YEAH

Oh baby Commando
come make i be your Commando
i go fight for Commando
i wanna be your Commando (yeah,yeah)
i go fi be your Commando
come make i be your Commando
anything you want baby come make i know
anything you want baby girl
i go do
(yeah,yeah)

dem other girls dem bad
but see my girl she badder
no other girl be hooter
non of them my girl
(dem other girls)
them other girls them bad
(but see girl)
see my girl she badder
no other girl be hooter
non of them my girl
HWE , so memu ma men feelie wateb
me dinn ma men feelie wate ...
oh(yeah,yeah)
i say the things wey dey kill ma wate be things
she dey do me wate
(yeah,yeah)
i just to love you girl
give you all
give you my world
i say e be you
i want to be you
i love oh my girl

so make i be your Commando

come make i be your Commando
i go fight for you Commando
i wanna be your Commando (yeah,yeah)
i go fi be your Commando
come make i be your Commando
anything you want baby come make i know
anything you want
baby girl i go do
(yeah,yeah)

so my baby ye-eah
i go give you all my love
fight for you, like say e be war
(yeah,yeah)
ohh my baby ye-eah
i go give you all my love
fight for you, like say e be war
(ohh na na naah)

i go be your Commando
come make i be your Commando
i go fight for you Commando
i wanna be your Commando
(yeah,yeah)
i go fi be your Commando
come make i be your Commando
anything you want
baby come make i know
anything you want
baby girl i go do
(yeah,yeah)

(Dank an yasmin klara für den Text)